warri again

Katakata as jungle Justice happen for Enerhen road for front of Edewor plaza inside Effurun sapele road, warri delta state. 

As dem catch one unidentified armed robber wey theif one woman phone and hand bag for Airport road con push her commot from the keke, but thank God say d old woman nor die
    
Still into the informat, Na country pipo wey see am Nei  con pursue and catch am, area pipo come also yarn say, the man na one popular thief wey dem know wella, based on say he Dey terrorize warri and it’s environ

Lucky for the man police nai come carry am go las las.

Comments

Popular posts from this blog

Warri fly over

NEWSDecember deadline: Portharcourt, Warri refineries under pressurePublished on October 2, 2023By kelvinsax

Delta State Governor, Sheriff Oborevwori, expressed his administration's strong commitment to urban-rural integration through the development of essential road infrastructure and urban renewal.